Friday 2 January 2015

#UpGunnersPidginPodcast (FRIDAY EDITION) 02.01.15

Arsenal don begin de New Year so with shambolic and dreadful performance away to Southampton! 

This no be wetin we bargain! 

To spoil the soup the more, Tottenham don dey above us for League table as dem beat Chelsea 5-3... Claude dey vex so tey im lose im voice... Oga Obahiagbon sef dey vex!!!

Na small portion of interview with Kevin Costner we take finish this episode so... we no dey happy, we nor fit hide am!!! Still... Up Gunners!!!

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2

#UpGunnersPidginPodcast (FRIDAY EDITION) 02.01.15 by Hussleradio on Mixcloud

No comments:

Post a Comment