Monday 5 January 2015

#UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 05.01.15


Podolski don move go Inter Milan... Walcott don return to starting lineup after one full year of injury, Alexis Sanchez na bionic mosquito (no be me talk am o!), Per Mertesecker celebrate im 150th cap for Arsenal with beta goal, Onyebuchi aka @biggysmallzy get to yan wetin im expect from Arsenal for de remainder of dis season so.... all dis wans & dem dem dey inside this Monday episode so of Up Gunners... My name na Tony Doe... una welcome.
Up Gunners!!!


No comments:

Post a Comment