Monday 29 December 2014

UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 29.12.14


This na de final podcast of the year... we go review we team from January reach May, assess the last two games wey we been play (QPR,Westham). Hopefully, we go turn up inside de new year as Walcott, Ozil go return. Maybe Baba Wenger go finally get us de Defensive Midfielder wey we need inside January Transfer window join... Na sweet medley form Arsenal Christmas Choir we take finish de show so. As una no send me Christmas Hamper, i go still pray for una!!! Up Gunners!!! ps: new email - upgunnerspodcast@gmail.com, make una send una comments, reactions and suggestions as well as voicenote support!!! If you get wetin you dey sell, we fit feature your product/service for small fee.

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2

No comments:

Post a Comment