Monday 22 December 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 22.12.14


Per Mertesacker dey dodge ball!!!
Poor display by Arsenal... fortunate result on a day wey Alexis no shine, Mertesacker dodge ball like small pikin and Giroud continue im good scoring streak. Dis wan na de last podcast before Christmas. Make una enjoy am... We go return on Monday by The Grace Of God! Up Gunners!!!

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2

No comments:

Post a Comment