Friday 19 December 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition) 19.12.14

Igwe Thierry Henry

For this episode so, we go appreciate we legend Thierry Henry wey don finally hang im boot after 20 years of top flight football. we go celebrate im achievement dem.

we go chook eye on top we match against liverpool this sunday plus look as the round of 16 UEFA Champions league against Monaco wan be. Una go hear small history about Wenger and Monaco.

Enjoy!!!

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2

No comments:

Post a Comment