Monday 15 December 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 15.12.14

Santi in all his glory!!!
"We victory over Newcastle was ogburugacious to say the least... me sef just hear that word for the 1st time! 

Na so e dey sweet we fans dem bele especially considering the fact say just last week this Newcastle so been beat league Leaders Chelsea dem!

4-1 na so e take finish for Emirates with Giroud and Cazorla (wey dat day be im birthday) scoring a brace each... e for be 5 from Welbeck, but dat referee get serious skoint.... no ask me de meaning.

Make una enjoy de podcast and no forget to contribute as well with una voicenotes dem...

Up Gunners!!!"

- Tony Doe

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2

No comments:

Post a Comment