Friday 12 December 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition) 12.12.14

"No be small something as Arsenal nack Galatasaray 4-1 so for Turkey on Tuesday! Podolski and Ramsey score 2 each as Schneider retaliate with 1 classic free kick.

Ramsey don prove say im still get wetin e take to run things for pitch and im second goal so far na one of the best for this Champions League So!
For this episode we take eye put for wetin two of Arsenal Invincibles dem members dey up to, 10 years after dem play together. i dey talk about Martin Keown and Patrick Viera.

We even take style look forward to we game against in form Newcastle United for we ground.


Music na from Naija king of RazzRap, Falz the Bahd Guy (@falzthebahdguy)... de betta video feature some of my people dem City 105.1fm's @kemissmallzz @shosleek @sassybigma sef!!! 
Make una enjoy unu weekend!!!"

Tony Doe

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2


No comments:

Post a Comment