Monday 24 November 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 24.11.14

"Na serious disappointment say bad as e bad, we nor fit beat a depleted Manchester United team!!!
Wetin pain me pass be say a well taken Giroud goal dey overshadowed by the miserable result!
 I no even mention am for the podcast!
Chei!!!" - Tony Doe

...
For dis episode, una go hear from Arsenal fans and even Chelsea and Manchester United fans wey me follow watch match for we favorite spot (TimayaReloaded... where the peppersoup stays hot and the beer's always cold!)
Up Gunners!!!" - Tony Doe

ABOUT THE SHOW...
#UpGunnersPidginPodcast na Online Radio show wey Bros Tony Doe carry come!
2 times every week im go bring una team update, match review and preview, fan talk and dem dem...
If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to broadkasthussle@gmail.com
UpGunners....Gunners for life!!!

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2




No comments:

Post a Comment