Friday 28 November 2014

UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition) 28.11.14

Alexis! (Source: dailymail.co.uk)
"For dis episode we give God all De Glory say we beat Dortmund take qualify for the last 16 of Champions League. 
We take style asssess we chances against West Brom this weekend as our injury list don dey pile up. 

We get better talk from analyst and former gunner, Adrian Clarke on wetin fit help Arsene Wenger and im boys. we take feature 1 grumble song as salute to Arsenal fans dem like Igbowo, wey dey like grumble well well...na Nosa "pray for you" we take close the show. 

 No forget to send us una voicenote about your expectation for Arsenal this season to broadkasthussle@gmail.com, tonydoe78@gmail.com. 

 Have a Great Weekend and support your TEAM!!! 

Up Gunners....!!!" 
- Tony Doe

DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2


No comments:

Post a Comment