Monday 15 September 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 15.09.14

“Na 2-2 e take finish for wetin some people go call pulsating game. I no go lie you i been no know wetin to expect all my hope be say we no go lose and even if we lose, make the margin no big. But as God go do am, any body wey lose betting on dat day... Ntoing!!!

This na UpGunners Pidgin Podcast where we dey take celebrate we love for Arsenal. Match review go dey, match preview sef fit dey, plenty fan chant boku and we go feature music from 1 short black boi from jos wey don turn Chairman for Eko... Yes, MI na Arsenal fan if u no know before... My name na Tony Doe!!! Welcome to de show!”

DOWNLOAD LINK 1

DOWNLOAD LINK 2


No comments:

Post a Comment