Thursday 11 September 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition) 12.09.14

"Which Kain fan you be sef, AAA (Anti Arsenal Arsenal), WOB (Wenger Out Brigade) or even WKB (Wenger Knows Best)?

We go find out inside this wan!!!

This na the prelude to the Man City Game... Aaron Ramsey, Keiran Gibbs, Mikel Arteta fit dey available. 

Zabaleta for Man City don warn we say no be Community Shield be this o!

Shey We go prevail?" - Tony Doe


#UpGunnersPidginPodcast na Online Radio show wey Bros Tony Doe carry come!

2 times every week im go bring una team update, match review and preview, fan talk and dem dem...

If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to broadkasthussle@gmail.com

UpGunners....Gunners for life!!!






No comments:

Post a Comment