Monday, 8 September 2014

#UPGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 08.09.14

This edition contain small history about Arsenal fan dem. We come take style look de advantage of signing Danny Welbeck. Music na from Tony Doe... im feature Arsene Wenger for de track, #Arsenal4Life!
Up Gunners! Gunners for life!!!




#UpGunnersPidginPodcast na Online Radio show wey Bros Tony Doe carry come!
2 times every week im go bring una team update, match review and preview, fan talk and dem dem...
If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to broadkasthussle@gmail.com

UpGunners....Gunners for life!!!




No comments:

Post a Comment