Up Gunners. Gunners for life!!!
#UpGunnersPidginPodcast na Online Radio show wey Bros Tony Doe carry come!
2 times every week im go bring una team update, match review and preview, fan talk and dem dem...
If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to broadkasthussle@gmail.com
UpGunners....Gunners for life!!!
No comments:
Post a Comment