Friday 26 September 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition) 26.09.14

Abeg make una no vex say we no bring you monday edition of the show as some people dey talk am, i been dey strong in the lord. Eh but make una no worry my healing dey sure. 2 matches don come go since we last yan, we win de wan for Villa Park wey Ozil and Welbeck score, we come go lose for house inside Capital One Cup to Southampton. Dat 2nd wan no too pain me as i even see say we been give some players opportunity to take play. I go borrow reaction from ARSENAL FANS TV dem plus de wan wey we gather from Last Saturday match.... we also feature music from Naija Gooner Artsite, Beazy!!!
We go beat spurs on Saturday! No be so?
UP GUNNERS!!!

DOWNLOAD LINK 1

DOWNLOAD LINK 2


No comments:

Post a Comment