Friday 19 September 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition) 19.09.14

No be new ting say Arsenal lose to Borrusia Dortmund on Tuesday. No be even new ting de way and manner wey Arsenal been take lose that game. As usual Mesut Ozil be scapegoat, follow join am na Arteta wey no get any impact for de game so.
Anyhow, hope still dey.. Shaking no dey... Ehm we still get match dis weekend and hopefully we go address our weak point dem even as na strong Aston Villa we dey go meet.
Up Gunners!!!




No comments:

Post a Comment