Na 1-1 e take finish for King Power Stadium on Sunday. Despite the many options wey dey Arsene Wenger hand, Arsenal nor fit break down de stubborn resilience of Leicester dem!!!For dis edition my guy Igbowo dey provoke well well, Bros, we thank you!
On top say I dey vex una go still take am!!!
#UpgunnersPidginPodcast
na online radio show wey bros Tony Doe carry come!
2 times every week
im go bring una team update, match review and preview, fan talk and dem dem...
If u be arsenal fan
and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya
expectation for arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send
am to broadkasthussle@gmail.com
UpGunners....
This edition's Featured Music: Arsenal Anthem - Mode 9
No comments:
Post a Comment