Friday, 29 August 2014

#UpGunnersPidginPodcast (Friday Edition)



#UPGUNNERSPIDGINPODCAST NA ONLINE RADIO SHOW WEY BROS TONY DOE CARRY COME!
2 TIMES EVERY WEEK IM GO BRING UNA TEAM UPDATE, MATCH REVIEW AND PREVIEW, FAN TALK AND DEM DEM...

IF U BE ARSENAL FAN AND YOU WAN PARTICIPATE FOR DE SHOW E NO HARD JUST TAKE YA PHONE RECORD YA EXPECTATION FOR ARSENAL THIS SEASON, TALK YA NAME AND TWITTER HANDLE JOIN SEND AM TO BROADKASTHUSSLE@GMAIL.COM

Up Gunners!!!

Dem set trap but we jump am pass! We don enta group stage of UEFA Champions League.

This podcast feature talk-talk from @radio_activist Debola Adebanjo who be diehard goonerette and 2 of my adugbo people Igwe & Igbowo!

We go review de match against Besiktas, play you music join from Illbliss Oga Boss!!!

You nor know say na Gooner bifor?

Now you know!!!

Up Gunners!!!

DOWNLOAD LINK (AUDIO)

DOWNLOAD LINK (AUDIO/VISUAL RADIO)

No comments:

Post a Comment