.... so the 'Foneh' stops here...
We dey find potential sponsors o so we go fit put am for normal radio!
If una sabi any make una call us o!!!
- Tony Doe
#UpgunnersPidginPodcast
na online Radio show wey bros Tony Doe carry come!
2 times every week
Monday and Friday, im go bring una team update, match review and preview, fan
talk and dem dem...
If u be arsenal fan
and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya
expectation for arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send
am to broadkasthussle@gmail.com
UpGunners... Gunners
for life!!!
For this maiden
edition we feature review of our match with Crystal Palace, we take style hear
wetin big Broadcaster dem Piers Morgan and Citizen Jones Usen get to talk about Arsenal
this season. We even do small hailing of our new signing Calum Chambers and we talk
small about our match against Everton this Saturday!
Make una Enjoy
follow share the jolliment!!!
Promo Link (Audio) DOWNLOAD
Promo Link (Visual) DOWNLOAD
#UpGunnersPidginPodcast (Maiden Edition) DOWNLOAD
Promo Link (Audio) DOWNLOAD
Promo Link (Visual) DOWNLOAD
#UpGunnersPidginPodcast (Maiden Edition) DOWNLOAD
UpGunners... Gunners
for life!!!
No comments:
Post a Comment