Monday 12 January 2015

#UpGunnersPidginPodcast (Monday Edition) 12.01.15

...With over 65% percent of possession... & constant free flowing football, Arsenal show Stoke City say no be Wrestlemania we dey but the English Barclay's Premier League and we nor be mate.

De ting wey spoil we groove na dat Debuchy injury but we don see de return of Ozil and Walcott, the essence of Rosicky, de flair of Cazorla and de energy wey no dey finish of Alexis Sanchez.





Inside dis podcast una go hear from broadcaster Chuks Asoegu (@chuks_ea), Uncle Claude (ArsenalFanTv), match report, player statistics, Wenger post match yans and sweet gbedu (why you love me) from Naija Gooner fan and Choc City representer, Nosa... make una enjoy!

Up Gunners!!!




Tony Doe™
upgunnerspodcast@gmail.com
upgunnerspodcast.blogspot.com


DOWNLOAD 1 

DOWNLOAD 2



No comments:

Post a Comment