Monday 8 December 2014

UpGunnersPidginPodcasst (MONDAY EDITION) 08.12.14

Na 3-2 in favor of the home team na im e take finish on Saturday. Weda Stoke been dey play rugby or wrestlemania me no know o. Una see de pishur wey i share on top de page...i never wan day like dat old man wey dem dey call Charlie Adams!!! And im no get red card. Someting dey touch dat referee for head!!! dat wan no mean say we go excuse de bad gameplan if at all, wey Arsenal carry go Stoke so. 
Up Gunners!!!


DOWNLOAD 1

DOWNLOAD 2

No comments:

Post a Comment